LARRY HOOVA (@kinglarryhoova) DON COME OUT WITH LITTLE NAIJA BABY
Larry Dozie wey people dey also call Larry Hoova e pass ordinary rapper as e be say na him we fit dey call the Oga patapata for Trap music for…
Nigeria's premier entertainment blog
Larry Dozie wey people dey also call Larry Hoova e pass ordinary rapper as e be say na him we fit dey call the Oga patapata for Trap music for…
Spyzz don come back with this supa-dupa jam and na this one him call ‘Many things to prove’ and he feature BOJ on top the music. Go listen to your…
Following the successful turnout of Tunde 2deep’s first banging track “Daberu” produced by PSYCHOBEATS!!! which is what he calls his productions, Tunde 2deep is back again but this time with…
DJ Obi, wey be one of the Ogonge DJ for Naija want break the Guinness world record for longest time wey DJ go take play music with him 240-hour play…
Madeline Ugo wey be Nigerian wey dey live for Switzerland based Nigerian artist don come out with her debut single wey she title I Praise You. According to the singer,…