TOJU (@MYNAMEISTOJU) DON COME OUT WITH ‘THE PERFECTIONIST’
Make una enjoy new inspirational music from Toju wey dem dey call Choice before before. Make una check the music out. E make mad sense! “Though an indigene of Delta…
MADELINE UGO (@Madelineugo) – I PRAISE YOU
Madeline Ugo wey be Nigerian wey dey live for Switzerland based Nigerian artist don come out with her debut single wey she title I Praise You. According to the singer,…
FINALLY LEONARDO DON WIN!!! CHECK THE FULL LIST OF WINNERS HERE
Photograph: Alex Oliveira/Alex Oliveira / ©A.M.P.A.S. Choi!!!! I happy die….on top say i see Ciara yesterday, Leonardo self come winner Oscar… This na almost the best February forever…almost!! Plus na…
THE ABAGA BROTHERS – M.I & JESSE JAGZ COVER 12th ISSUE OF TUSH MAGAZINE
After exclusively releasing the digital version yesterday during its session at the ongoing Social Media Week, Tush Magazine – Nigeria’s leading digital + print magazine is officially out with its…